Crayon Ft. Ayra Starr Ngozi Mp3 Download
Have you been looking for the best platform to Download your latest Naija music?
You are in the right place at Madnaija.ng. We also have other categories like Latest Entertainment Music Videos, Foreign Music, Lyrics, and many more...
Stream and Download MP3:Crayon Ft. Ayra Starr – Ngozi
Lyrics
Cray way!
You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over On a good day I be loner See what you make me discover ahGirly you don change my persona ahn
The revelation is in order All the pressure I been underWhy I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl I gat you no worriesE dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jeka lo biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana ohE dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jeka lo biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana ohI know you’re waiting, I’ll run hastily to you
In my panamera, hola, hola, ho I’m levitating, I feel ecstasy when you Whisper nakupendaWetin you put for this your jollof? (Watin?)
You’ve gat my heart and my soul on lock And I wanna go crazy with you Through the night till the sun come upLet’s do it all, do it all for love
‘Cause moti fun e ni kokoro I never wanna lose this, to you I belong This must be loveE dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jeka lo biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana ohE dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jeka lo biza wa oh Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana ohEverything you do me, I like
My best friend, the love of my life I no fit dey without Abi you want make bad belle off my light? The future I want to hold on to Girly no fear, I dey for you I go run the matter for me and you Make I be the reason you believe in true loveWhy I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi No deserve this kind loving The loving wey you show me Private lounging in Paris With expensive room service No one make me do like this Girl, I gat you, no worries No worries, girlE dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal Craving your nsala oh No killi me Kitana oh Jeka lo biza wa o Hypertension idi nla-nla Referee no disallow No killi me Kitana oh